Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 9:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 If God nor send dis man, e nor go fit do dis kind tin.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 9:33
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E hide go meet Jesus for nite kon tell am, “Tisha, wi know sey yu bi di pesin wey God send kom meet us, bikos nobody fit do di mirakles wey yu dey do, unless God dey with am.”


Some Farisee pipol kon sey, “Nor bi God send dis man, bikos e nor suppose to do any work for Sabat Day.” But odas sey, “How pesin wey dey kommit sin go fit do dis kind mirakle?” Dis argument kon make di pipol divide.


Wi neva hear before sey, anybody don fit make pesin wey blind si.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ