27 E kon ansa dem, “I don tell una before, but una nor gri. Why una won hear am again? Abi, una won bi en disciples too?”
kon tell am sey, “If yu know sey na yu bi Christ, make yu tell us.” But Jesus ansa, “If I tell una, una nor go bilive mi
I tell una true word, di time dey kom and e don even rish groun naw, wen doz wey don die go hear Man Pikin vois and wen dem hear am, dem go wake-up and dem nor go die again.
So dem ask am again, “Wetin e do? How e take make yu dey si sef?”