25 Man ansa dem, “Weda na sina e bi, I nor know! But wetin I know bi sey, before I blind, but naw, I don dey si.”
Naim e ansa dem, “Di man wey make mi well, tell mi sey, ‘Make I karry my mat and make I bigin waka.’ ”
So dem koll di man again kon tell am, “Make yu promise before God sey yu go tok di trut, bikos wi know sey di man na sina.”
So dem ask am again, “Wetin e do? How e take make yu dey si sef?”
Di man kon sey, “I sopraiz for una o-o. Una nor know where e from kom, but na-im open my eye!
(Di pesin wey bilive God Pikin, go know inside ensef sey, dis tin na true, but pesin wey nor bilive God, dey sey God dey lie, bikos e nor bilive wetin God tok about en Pikin).