21 But wi nor know how e take bigin si or even who open en eye. Make una ask am, e don big rish to tok for ensef.”
One woman dey among dem wey don dey mestrate for twelf years naw, bikos nobody fit heal am.
One man dey der wey nor fit waka for thirty-eight years.
Dem ask am, “Wetin happen wey make yu bigin si?”
So en papa and mama ansa, “Wi know sey dis na awa pikin and e blind wen wi born am.
(En papa and mama tok like dis, bikos dem dey fear di Jew oga dem wey don tok sey, “Anybody wey tok sey na Jesus bi di Christ, dem go drive am komot from di sinagog.”
Na dis one make en papa and mama sey, “Make dem ask am, bikos e don big rish to tok for ensef).”
E kon meet one man for der, en name na Aeneas wey nor fit waka since wen e bi eight years.