19 Dem ask dem, “Na una pikin bi dis? Na true sey e blind wen una born am? How e kon take dey si naw?”
Di Jew oga dem nor gri bilive sey, true-true di man blind before, so dem kon koll en papa and mama.
So en papa and mama ansa, “Wi know sey dis na awa pikin and e blind wen wi born am.
and dem remember en face kon sey, dis na di man wey dey sidan for di temple door-mot dey beg money, before. Di pipol sopraiz well-well, bikos of wetin happen.
As dem si sey di man wey God heal stand der with Pita and John, dem nor fit deny wetin happen.