14 (bikos na for Sabat Day Jesus spit for san-san take rub di blind man eye).
Jesus kon dey waka pass di farm where dem plant korn put for Sabat Day and en disciples kon plok some korn as dem dey pass.
For one Sabat Day, wen Jesus go chop for one Farisee oga house, di pipol kon dey look am,
Bikos Jesus dey do all dis tins for Sabat Day, di Jew oga dem kon dey make trobol with am.
At wons, di man get up, karry en mat kon bigin waka. (Dat day na Sabat).
Dem take di man wey blind before go meet di Farisee pipol,
“Afta e tok finish, e spit for groun kon take di san-san wey e spit put take rub di blind man eye.