Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 9:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Dem take di man wey blind before go meet di Farisee pipol,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 9:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

(By dis time, di priest oga dem and di Farisee pipol don give orda sey, anybody wey know where Jesus dey, make e kon tok, so dat dem go-go katch am).


Den di Farisee pipol kon tell each oda, “Una dey si sey wetin wi dey do so nor get head! Si o-o, evribody don bigin follow am.”


Many pipol and many Jew oga kon bilive Jesus, but bikos of di Farisee pipol, doz wey bilive nor fit tok for publik about Jesus Christ, so dat dem nor go drive dem komot for di sinagog.


Naim dem ask am, “Where di man dey?” E ansa dem, “I nor know o-o.”


(bikos na for Sabat Day Jesus spit for san-san take rub di blind man eye).


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ