Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 9:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Naim dem ask am, “Where di man dey?” E ansa dem, “I nor know o-o.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 9:12
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di Jew oga dem kon dey ask pipol, “Where e dey?”


E ansa dem, “Na di man wey dem dey koll Jesus take san-san wey e spit put rub my eye. Den e tell mi sey, ‘Make yu go Siloam go wosh yor face.’ Afta I go wosh my face for di pond, I kon bigin si.”


Dem take di man wey blind before go meet di Farisee pipol,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ