Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 9:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Dem ask am, “Wetin happen wey make yu bigin si?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 9:10
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Just as yu nor go fit undastand how breeze dey blow or how pikin take dey grow for en mama belle, na so too yu nor go fit undastand how God take make evritin.


Den dem ask am, “Tell us, how yu take rite dis tins, na Jeremaya tell yu?”


Di pesin dey sleep and wake-up day and nite; di seed grow kom out, even doh di man nor know how e take happen.


Nikodimos kon ask am, “How dis tins go fit happen?”


Wen Jesus don tok finish, e kon cross go Tiberias wey dey di oda side for Galilee wotaside.


E ansa dem, “Na di man wey dem dey koll Jesus take san-san wey e spit put rub my eye. Den e tell mi sey, ‘Make yu go Siloam go wosh yor face.’ Afta I go wosh my face for di pond, I kon bigin si.”


Naim di Farisee pipol ask am again, “How yu take bigin si?” E ansa dem, “E take di san-san wey e spit put rub my eye and afta I don wosh my face, I kon bigin si.”


But wi nor know how e take bigin si or even who open en eye. Make una ask am, e don big rish to tok for ensef.”


So dem ask am again, “Wetin e do? How e take make yu dey si sef?”


Some pipol ansa, “Na-im o-o!” Odas tok sey, “Nor bi en, but e look like am.” Di man ensef kon sey, “Na mi bi di pesin.”


Some among una dey ask sey, “How pipol wey don die go take kom dis world back? Wish kind body dem go get?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ