35 Pesin wey bi slave nor dey stay for inside dat family forever, but pesin wey bi pikin for di family, naim dey stay forever.
so e tell Abraham, “Make yu porshu dis slave and en pikin, bikos di slave pikin nor go fit follow my pikin share for di propaty!”
But if di prince wey dey rule give any of en land to en savants, e go bi di savant propaty until wen Freedom Year go rish, before e go bi di prince own again. Na-im and en son get en propaty dem forever.
“Den di papa tell am, ‘My pikin, yu always dey here with mi and evritin wey I get na yor own.
bikos una don die and una life dey save with Christ for inside God.
but Jesus nor go ever die. So, e go bi priest forever.