Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 7:48 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

48 Abi any of us wey bi Farisee pipol or priests don bilive Jesus?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 7:48
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For dat time, Jesus kon sey, “I praiz yu Papa, Oga God wey get heaven and eart, bikos yu hide dis tins from pipol wey get sense and doz wey know book well-well, but yu show dem to small shidren.


Den Pilate koll di priest oga dem, di eldas and di pipol for dat place


Many pipol and many Jew oga kon bilive Jesus, but bikos of di Farisee pipol, doz wey bilive nor fit tok for publik about Jesus Christ, so dat dem nor go drive dem komot for di sinagog.


E get one man wey bi Farisee, en name na Nikodimos and e bi memba for di kansol wey dey rule Jew pipol.


Naim dey here dey tok for publik so and dem nor fit tell am anytin. Abi di oga dem don gri sey naim bi di Christ?


Curse dey dis pipol head, bikos dem nor know di law.”


Den one man wey en name bi Nikodimos, wey don first go meet Jesus and wey bi one of di big oga dem kon sey,


Na so God word start to spread and di disciples wey dey Jerusalem kon plenty well-well. And many priests kon bilive Jesus Christ.


Wetin happen to di wise pipol? Wetin happen to doz wey know Moses Law well-well? Wetin happen to doz wey tink sey dem get all di ansa? Abi God nor sey dis world wisdom, nor mean anytin?


No ruler for dis world fit undastand God wisdom, bikos if to sey dem fit, dem for nor nail and kill Christ wey get glory.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ