Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 7:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 Den di Farisee pipol kon ask di sojas, “Abi, e don deceive una too?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 7:47
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na wetin di king tok: Make una nor let Hezekaya deceive una, bikos e nor go fit save una from my hand!


until e go kom take una go one land wey bi like una own. Land wey food and wine full, where bread and vineyard dey; betta land wey get olive tree and honey. Den una go live and e nor go kill una.’ “So make una nor listin to Hezekaya, bikos e dey deceive una wen e sey, ‘God go save us.’


Make una nor let King Hezekaya deceive una like dis. Make una nor bilive am, bikos no god for any kingdom don fit save en pipol from my hand or my grand-grand papa dem pawa. So, how una God go take save una from my hand?”


Jesus ansa dem, “Why una nor dey obey God kommandment, na bikos una won keep una tradishon?


dey sey, “Oga God, wi remember sey wen dat wayo man still dey for dis world, e tok sey, ‘Afta three days, e go wake-up.’


Dem kon dey tok among demsef. Some sey, “Jesus na good pesin”, but odas sey, “E dey play pipol wayo.”


for di time wey dem honor or disgrace us; for di time wen dem tok bad about us or praiz us; di time wey dem do us like sey wi dey tok lie, but wi dey tok trut.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ