Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 7:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 So di pipol kon divide bikos of Jesus.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 7:43
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I kom make boy pikin nor gri with en papa and make girl pikin nor gri with en mama. Wife nor go gri with en husband mama


Una tink sey na peace I bring kom dis world? No, I kom divide una!


Anoda big kworel kon happen between di Jew pipol bikos of wetin Jesus tok.


Dem kon dey tok among demsef. Some sey, “Jesus na good pesin”, but odas sey, “E dey play pipol wayo.”


Some Farisee pipol kon sey, “Nor bi God send dis man, bikos e nor suppose to do any work for Sabat Day.” But odas sey, “How pesin wey dey kommit sin go fit do dis kind mirakle?” Dis argument kon make di pipol divide.


But di pipol wey dey di town kon divide; some dey di Jew side and some dey di apostle side.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ