11 Di Jew oga dem kon dey ask pipol, “Where e dey?”
Di Jew oga dem send priests and Levi pipol make dem go ask John sey, “Who yu bi sef?”
Dem bigin dey look for Jesus kon dey ask each oda inside di temple yard, “Wetin yu tink, e go kom for di feast?” Abi yu nor tink so?
Afta, Jesus kon travel go evriwhere for Galilee. Den e komot for Judea, bikos di Jew oga dem won kill-am.
But nobody fit tok out, bikos dem dey fear di Jew oga dem.
Di Jew oga dem sopraiz and dem kon dey sey, “How e take know dis tins wey e dey tish so, as e bi sey e nor go skool at-all?”
Naim dem ask am, “Where di man dey?” E ansa dem, “I nor know o-o.”