67 Den Jesus ask en twelf disciples, “Una won go too?”
Dis na di twelf disciples name: Simon (wey dem dey koll Pita); Andru, wey bi Pita broda; James wey bi Zebedee pikin and en broda John,
Dem invite Jesus and en disciple for di marriage too.
For dis time, Tomas (wey bi twins), one among di twelf disciples, nor dey der wen Jesus show ensef to dem.
Jesus ansa, “Nor bi twelf of una I choose? But one pesin among una na devil pikin.”