Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 6:55 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

55 My flesh na di real food and my blood na di korrect drink.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 6:55
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu don give mi more joy pass doz wey get many food and wine to drink.


Wen Jesus si Netanel dey waka kom meet am, e kon sey, “Make una look! Dis na betta pesin wey kom from Israel, wayo nor dey en belle.”


Na Jesus bi di true lite wey go shine for evribody for dis world.


“Na mi bi di korrect vine and na my Papa bi di gardina.


Den Jesus tell dem, “Make I tell una true word, nor bi Moses give una bread from heaven, but God, wey bi my Papa, na-im give una di true bread from heaven.


Di pesin wey go chop my flesh and drink my blood, don get life wey nor dey end and I go take am up for di last day.


Di pesin wey chop my flesh and drink my blood, go stay inside mi and I go dey inside am too.


Jesus kon tell di pipol wey kom from Judea wey bilive am, “If una obey wetin I dey tish una, den una go bi my disciples


So wen Man Pikin free una, una don dey free bi dat.


Na-im bi di priest wey dey di holy Temple wey God build and na der dem for dey woship am.


Wi know sey God Pikin don kom and e don give us sense to know di trut about God. And wi dey inside en Pikin Jesus Christ. Na-im bi di real God and na-im bi di life wey nor go end.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ