Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 6:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 So dem tell am, “Oga God, from naw go, make yu give us dis bread.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 6:34
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Many pipol dey sey, “Who go fit show us wetin dey good?” So my God, make Yu smile for us.


Di woman kon tell am, “Oga God, give mi dis wota, so dat I nor go hongry for wota or kom here kon draw wota again.”


Jesus ansa dem, “Make I tell una true word, na bikos of di bread wey una chop naim make una dey find mi, nor bi bikos of di mirakles wey una si.


God wey bi awa Oga God Jesus Christ Papa, wey dem go praiz forever, know sey nor bi lie I dey tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ