25 Wen dem si Jesus for di oda side for di river, dem ask am, “Tisha, wish time yu kom here?”
Wen dem don cross di river go di oda side, dem kon land for Gennesaret.
Dem like make pipol dey greet dem with respet for market and make pipol dey koll dem, ‘Tisha.’
“Nor let anybody koll yu ‘Tisha,’ bikos na only one tisha una get and all of una na brodas.
Afta Jesus and en disciples don cross di river, dem kon rish Gennesaret, den dem tie dia boat for der.
By dis time, di disciples kon beg am, “Tisha, make yu chop sometin naw.”