23 So some kenu wey kom from Tiberias kon rish di wotaside near di place wey dem for chop bread, afta Jesus don pray.
kon take di seven bread and di fish. Afta e don tank God, e divide di bread and fish give en disciples make dem share am for di pipol.
Wen Jesus si di woman, e sorry for am kon tell am, “Make yu nor kry again.”
kon send dem go ask Jesus sey, “Na yu bi di pesin wey wi dey espect, abi make wi wait for anoda pesin?”
Wen Jesus don tok finish, e kon cross go Tiberias wey dey di oda side for Galilee wotaside.