22 Wen day don break, di pipol wey dey di oda side for di river know sey na only one small kenu dey der. Dem still know sey Jesus enter di kenu with dem.
Afta Jesus don send di pipol go dia house, e kon tell en disciples make dem enter boat cross go di oda side.
So Jesus tell en disciples make dem enter boat cross go di oda side for Betsaida, den e send di pipol go house.
Plenty pipol follow am, bikos dem si wen e heal pipol wey nor well.