17 dem enter one kenu, cross go Kapanaum (by dis time, evriwhere don dey dark and Jesus neva kom meet dem.)
So Jesus tell en disciples make dem enter boat cross go di oda side for Betsaida, den e send di pipol go house.
Den Jesus with en mama, brodas and en disciples kon go Kapanaum. Dem kon stay der for some days.
Again, e go Kana wey dey Galilee, for where e first turn wota to wine. For Kapanaum, one soja-man wey dey work for di king palis dey der and en pikin wey nor well.
Den strong breeze bigin blow and di river kon dey rof well-well.
Jesus tok dis tins wen e dey tish dem for inside di temple for Kapanaum.