Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 5:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 One man dey der wey nor fit waka for thirty-eight years.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 5:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus ask di boy papa, “Since wen dis tin don dey do am?” Di papa ansa, “Na since e bi small pikin.


So make I nor free dis woman wey bi Abraham pikin, wey dey Satan prison for eighteen years, bikos today na Sabat Day?”


One woman dey among dem wey don dey mestrate for twelf years naw, bikos nobody fit heal am.


Afta dis, Jesus kon si di man inside di temple. So e kon tell am, “Look, yu don well naw, make yu nor kommit sin again, oda-wise, di tin wey bad pass wetin do yu before, go happen to yu.”


From time to time, one angel dey kom shake di wota and anybody wey first enter di wota afta di angel don shake am, go well.


Wen Jesus si am liedan for der, e kon know sey di man neva fit waka for long time. So, Jesus kon ask am, “Yu won waka?”


Wen Jesus dey waka pass, e kon si one man wey blind from di time wey en mama born am.


But wi nor know how e take bigin si or even who open en eye. Make una ask am, e don big rish to tok for ensef.”


For Lystra, dem meet one man wey nor fit waka since wen dem born am.


Some pipol dey always karry one man, wey nor fit waka since en mama born am, kom di temple door-mot wey dem dey koll, “Beautiful Gate”, so dat e go dey beg for money from pipol, wey dey enter inside di temple.


Di man wey receive dis big mirakle, don pass forty years.


E kon meet one man for der, en name na Aeneas wey nor fit waka since wen e bi eight years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ