Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 5:45 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

45 “Make una nor tink sey I go akuiz una before my Papa. Di tin wey go stand against una na di law wey Moses rite, wey una dey put hope for.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 5:45
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“But Abraham ansa, ‘Moses and di profets dey with yor brodas for di world, so make dem listin to dia word.’


Anybody wey rijet mi and nor do wetin I tok, God go use dis my word judge am for di last day.


Moses nor give una di law? But una nor gri obey am. Why e bi sey una won kill misef?”


Wen dem hear wetin e tok, dem kon dey komot for der one-by-one. Na di old pipol first start to komot, till e remain only Jesus and di woman wey stand for en front.


Even doh Gentile pipol nor get Moses Law, God still dey ponish dem wen dem sin, so Jew pipol wey get di law, wen dem sin, na di law go judge dem.


Pipol wey dey under di law and dem nor dey do evritin wey di law tok, dey under curse, bikos dem rite am sey, “E nor go betta for anybody wey nor dey do evritin wey dey di law.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ