John 5:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 Naim Jesus ansa dem, “Make I tell una true word, di Pikin nor fit do anytin with en own mind, escept di tins wey e si en Papa dey do. And na anytin wey e si en Papa dey do, naim e dey do too. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |