Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 5:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Bikos Jesus dey do all dis tins for Sabat Day, di Jew oga dem kon dey make trobol with am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 5:16
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jesus tell di man, “Stresh yor hand.” So di man stresh en hand and di hand kon strong like di oda one.


Den di Farisee and Herod pipol kon kwik-kwik go outside go plan how dem go take kill Jesus.


But di Farisee pipol and di law tishas kon vex sotey dem nor dey si road again, so dem kon bigin ask diasef, “Wetin wi go do Jesus Christ.”


Di Jew oga dem send priests and Levi pipol make dem go ask John sey, “Who yu bi sef?”


So dem try again to katch am, but e kon waka leave dem.


Make una remember wetin I tell una, ‘Savant nor dey big pass en oga.’ If dem sofa mi, den dem go sofa una too. If to sey dem obey my word, dem go obey una own too.


Den di Jew oga dem kon tell di man wey dey waka naw sey, “Today na Sabat, yu nor suppose to karry yor mat dey waka.”


But di man nor know who e bi, bikos Jesus don komot der and plenty pipol dey for dat place.


Di man kon go tell di Jew oga dem sey, “Na Jesus bi di pesin wey make mi well.”


So e tell dem, “My Papa dey work evritime and na so mi too dey work.”


Bikos of dis, di Jew oga dem kon dey try to kill-am, bikos dem sey e dey break di Sabat law and e dey koll God en papa, like sey en and God na mate.


Den Jesus ansa, “Na one mirakle wey I do so, make una dey sopraiz?


Some pipol wey dey stay for Jerusalem kon dey sey, “Dis nor bi di man wey dem won kill?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ