Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 4:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 Wen e hear sey Jesus don kom back to Galilee, e go meet am kon beg am sey make e kom heal en pikin wey won die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 4:47
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na God bi di strong place wey wi dey hide put and na-im dey help us wen wi dey trobol.


Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem


Wen e hear sey na Jesus wey kom from Nazaret dey pass, e kon bigin shaut, “Jesus Christ, David pikin, make yu sorry for mi o-o!”


Den Jairus wey bi oga for di sinagog waka kom. E fall for groun near Jesus leg, dey beg am make e kom en house,


Marta tell Jesus, “Oga God, if to sey yu dey here, my broda nor for die.


Wen Mary si Jesus, e fall for en front kon sey, “Oga God, if to sey yu dey here, my broda nor for die.”


Dis na di sekond mirakle wey Jesus do for Galilee, afta e kom back from Judea.


Bikos Lydda dey near Joppa, so wen di disciples hear sey Pita dey der, dem kon send two men go koll am sey, “Make yu kom meet us at wons.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ