Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 4:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 By dis time, di woman don leave en pot wey e take kom draw wota kon run go inside di town go tell pipol sey,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 4:28
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Naaman go tell di king wetin di Israel girl tok.


So dem run komot from di grave with fear and dem kon dey happy as dem dey go tell en disciples.


So dem get up at wons go back to Jerusalem. Dem si di eleven apostles and di oda pipol wey dey with dem


so dem komot from di grave kon go tell di eleven apostles and di rest pipol wetin happen.


Wen Jesus dey tok to di woman, en disciples kon kom back. Dem sopraiz sey e dey tok with one woman, but dem nor fit ask am, “Wetin e wont?” or “Why e dey tok to di woman?”


“Make una kom si one man wey tell mi all di tins wey I don do. Dis man nor bi di Mezaya so?”


So one woman for di town kom draw wota for di well. Jesus tell am, “Abeg give mi wota make I drink.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ