17 Di woman ansa, “I nor get husband.” Den Jesus kon tell am, “Yu tok true wen yu sey ‘I nor get husband.’
Jesus tell am, “Go koll yor husband, make two of una kom meet mi.”
Bikos yu don marry five husband before and di man wey yu dey stay with naw, nor bi yor real husband. Na true yu tok.”
“Make una kom si one man wey tell mi all di tins wey I don do. Dis man nor bi di Mezaya so?”
True-true, God break Israel pipol komot from di tree, bikos dem nor bilive am. But una dey where una dey, bikos una get faith. So, make una nor dey boast, instead, make una dey fear wetin God fit do.