Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 21:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Jesus kon ask dem, “My shidren, una katch any fish?” Dem ansa, “No o-o.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 21:5
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As e look, e si bread and wota for bottol near en head. E chop di bread and drink wota, den e sleep again.


Make yu trust God and do wetin dey good, den yu go get peace for di land and yu go prosper.


Wen evening rish, en disciples kom meet am sey, “Dis place na wildaness and day don dey dark. Make yu send dis pipol go find food buy for demsef inside di village.”


Dem still get some small-small fish too and afta Jesus don tank God, e kon tell en disciples make dem share am for di pipol too.


My God go give una evritin wey una nid, bikos of en glory and propaty wey dey inside Jesus Christ.


Make una nor love money and make wetin una get rish una, bikos God sey, “I nor go ever leave or abandon yu.”


I dey rite give una wey bi papa, bikos una know di pesin wey dey alive since God kreate di world. I dey rite give una wey bi yong pipol, bikos una don win Satan.


My shidren, di world don dey end and just as una hear sey, anti-Christ dey kom, make una know sey many anti-Christ don already kom. And dis show us sey di world go soon end.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ