Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 21:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Simon Pita kon tell dem, “I dey go katch fish.” Dem sey, “Wi too go follow yu go.” Den dem komot go enter one kenu. But dat nite dem nor katch any fish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 21:3
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Simon ansa, “Oga God, wi dey here from nite till day break and wi nor katch anytin. But as yu tok, wi go trow awa net inside wota.”


Wen day break, Jesus stand for di wotaside, but di disciples nor know sey naim dey der.


and bikos dem dey do di same work, e kon stay with dem dey follow dem work (na tent dem dey make sell).


Una know sey na dis my hand I take dey work and get evritin wey I wont and even dey help pipol wey dey with mi.


Pesin wey plant and di one wey wota, nor mean anytin, bikos na God dey make di seed grow.


But awa brodas and sistas, wi hope sey una remember as wi dey work for both day and nite, so dat as wi dey prish di gospel, wi nor go bi problem to una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ