Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 21:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Den Simon Pita enter di kenu kon pul di net kom groun. Di net katch plenty big-big fish wey rish one hundred and fifty-three and di net nor tear.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 21:11
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus tell dem, “Make una bring some for di fish wey una katch kom.”


Jesus tell dem, “Make una kom chop.” But dem nor fit ask am, “Who yu bi”, bikos dem bilive sey na Jesus e bi.


So, dem baptize all of dem wey bilive wetin e prish and dem rish 3,000 pipol wey join dem dat day.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ