Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 21:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Jesus tell dem, “Make una bring some for di fish wey una katch kom.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 21:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And as dem neva still bilive (bikos of dia happiness) and still dey sopraiz, Jesus ask dem, “Una get anytin to chop for here?”


Den Simon Pita enter di kenu kon pul di net kom groun. Di net katch plenty big-big fish wey rish one hundred and fifty-three and di net nor tear.


Wen dem don kom down from di kenu, dem kon si shako fire with fish and some bread on-top am.


Jesus take di bread kon tank God. Den e divide am give di pipol wey sidan. E do di same tin with di fish. All of dem chop as dem wont kon beleful well-well.


“One boy dey here wey get five bread and two fish, but dis one nor go rish dis plenty pipol chop at-all!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ