Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 20:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Wen Simon Pita rish der, e enter inside di grave kon si di linen klot for groun too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 20:6
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di girl wey dey di gate kon ask Pita, “Yu nor bi one of dis man disciple?” At wons, Pita ansa, “I nor bi one of dem.”


E nor enter inside di grave, but e bend down kon si di linen klot wey dem take wrap Jesus body for groun inside di grave.


But di small klot wey dey for Jesus head nor dey for di same place where di oda klot dey, e dey on en own for one korna.


Den, John, di disciple wey Jesus love kon tell Pita, “Dis man na Jesus o-o.” Wen Simon Pita hear sey di man na Jesus, e kon kwik-kwik tie en klot well (bikos e nor wear anytin under), den e jump inside di river.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ