Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 20:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Di two of dem kon dey run togeda, but John run pass Pita kon first am rish di grave.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 20:4
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ahimaaz ansa, “Anytin wey won happen, make e happen, I go-go tell am.” Joab ansa, “Oya! Make yu go.” So Ahimaaz run from Jordan River Valley pass di savant for road.


di priest go look am. If e deep pass di skin wey dey near am and di hair dem dey yellow and tin, den dat na skin diziz wey pipol dey fear well-well, so di priest go sey di pesin nor dey klean.


So Pita and John kon go where di grave dey.


E nor enter inside di grave, but e bend down kon si di linen klot wey dem take wrap Jesus body for groun inside di grave.


Den John kon enter inside and wetin e si kon make am bilive.


Una nor know sey, wen pipol dey run, na only one pesin go win di race and di prize? So make una run, so dat una go fit win!


Bikos if e really dey una mind to do am, anytin wey una give akordin to wetin una get, God go asept am, but nor bi wetin una nor get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ