Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 19:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 By dis time, di only pipol wey stand near di cross where dem nail Jesus, na-im mama; en aunty, Mary wey bi Klopas wife and Mary Magdalin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 19:25
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As Jesus still dey tok, en mama and brodas kon stand for outside, bikos dem won si am.


[For early morning on Sunday, afta Jesus don wake-up, e first appear to Mary Magdalin wey e drive seven demon komot for en body.


True-true, bikos of am, di sekret tins for many pipol mind go kom out and vexnashon like swod, go shuk dia heart!”


And evribody wey know Jesus before, stand for far and di wimen wey follow Jesus kom from Galilee, si di tins wey happen.


Den one among dem, wey en name bi Kleopas, kon tell am, “Na only yu bi strenja for Jerusalem wey nor know di tins wey dey happen since?”


and some wimen wey Jesus drive evil spirit and difren sickness komot for dia body, go with am: Mary (wey dem dey koll Magdalin), wey Jesus drive seven demon komot for en body,


For di first day for di week, wen day neva break well, Mary Magdalin kon go where di grave dey. E si sey dem don remove di stone wey dem take kover di grave mout.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ