John 19:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English23 Wen di sojas don nail Jesus for cross, dem tear en klot and dem for kon divide am. But dem leave di fine koat (bikos e nor get where dem join am, since dem weave-am from top go rish bottom). အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |