34 Jesus ansa am, “Na from yor mind yu ask dis kweshon, abi pipol don tell yu about mi?”
So Pilate go inside en house for di palis, kon koll Jesus ask am, “Na yu bi di Jew pipol king?”
Pilate kon sey, “Yu know sey I nor bi Jew, abi? Na yor pipol and priest oga dem bring yu kom meet mi. Wetin yu do sef?”
So e enter di house back kon ask Jesus, “Na where yu from kom sef?” But Jesus nor ansa am.