Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 18:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Den Pilate tell dem, “Make una go judge am as una law tok.” Di Jew oga dem kon sey, “Awa law nor give us pawa to kill anybody.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 18:31
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pawa rod nor go komot from Judah and di pawa to take rule, go always dey en leg, until e go rish di pesin wey really get am and evribody go obey yu.


Dem ansa, “If to sey dis man nor bi criminal, wi nor for bring am kom meet yu.”


(Dis tin happen to show sey wetin Jesus tok about how e go die, na true).


Den, dem kon bigin dey shaut, “Kill-am trowey! Kill-am trowey! Make yu kill-am!” Pilate kon ask dem, “Una wont make I nail una king for cross?” Di High Priest dem kon sey, “Di only king wey wi get na Caesar.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ