For dis time, all di savant and guards gada round shako fire wey dem make to warm demsef, bikos kold strong well-well. Pita follow dem stand der dey warm ensef too.
Wen di priest oga dem and di temple polish dem si am, dem kon dey shaut, “Nail am for cross! Nail am for cross!” Den Pilate sey, “Make only una go nail am. But as for mi, I nor si any bad tin wey e do.”