29 So Pilate kom meet dem for outside kon ask dem, “Wetin una sey dis man do?”
Pilate kon ask, “Why? Wish bad tin e do?” But dem kon dey shaut more-more, “Nail am for cross!”
Dem ansa, “If to sey dis man nor bi criminal, wi nor for bring am kom meet yu.”
So Pilate go inside en house for di palis, kon koll Jesus ask am, “Na yu bi di Jew pipol king?”
But I ansa dem, ‘Rome law nor gri make dem kondemn anybody wen e neva face and defend ensef before pipol wey dey akuiz am.’
“True-true, Herod, Pontius Pilate, Israel pipol and doz wey nor bi Jew kon gada for di town against Jesus Christ, yor holy savant wey yu choose