Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 18:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Pita deny again for dia front and fawol kon do “Kukuruku.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 18:27
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus kon tell am, “I tell yu di trut, for dis nite, before fawol go do ‘Kukuruku’, yu go deny mi three times.”


Jesus ansa am, “I tell yu di trut, today, for dis nite, before fawol go do ‘Kukuruku’ two times, yu go don deny mi three times.”


But Pita deny kon sey, “I nor even know wetin yu dey tok about!” Den e waka go di gate and fawol kon do, “Kukuruku!”


But Jesus sey, “Pita, make I tell yu di trut, fawol nor go do ‘Kukuruku’ dis nite until yu don tok three times sey yu nor know mi.”


But Pita sey, “Woman! Nor bi mi, I nor know am.”


Jesus ansa am, “Yu really ready to die for mi? Make I tell yu true word, before fawol go do ‘Kukuruku’ dis nite, yu go tok three times sey, yu nor know mi.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ