Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 18:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Den Annas kon send am as dem still tie am with rope, go meet Kaiafas, wey bi di High Priest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 18:24
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw di pipol wey arrest Jesus take am go meet Kaiafas di High Priest, wey di law tishas and eldas don gada for en house.


For dat time, na Annas and Kaiafas bi di High Priests. So God kon tok to John, wey bi Zekaraya pikin, for inside wildaness.


Dem take am go meet Annas, Kaiafas fada-in-law, wey bi di High Priest for dat year.


Simon Pita with anoda disciple kon follow dem as dem dey take Jesus go meet Annas. (Di oda disciples know di High Priest well-well, so e follow Jesus enter inside di High Priest kompond).


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ