2 (Judas, wey sell Jesus, know di place, bikos Jesus don go der with en disciples many times).
beg am sey, “Oga God, make yu sorry for my son, bikos e nor well and many times, di sickness dey sofa and trow am inside fire and wota.
So, Jesus kon dey tish for di temple evriday, but wen nite rish, e go-go Mount Olives.
Den Jesus komot, kon waka as e dey always do, go Mount Olives and en disciples follow am.