Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 18:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 As dem dey der, di High Priest bigin dey ask Jesus kweshon about en disciples and wetin e tish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 18:19
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw di pipol wey arrest Jesus take am go meet Kaiafas di High Priest, wey di law tishas and eldas don gada for en house.


Den, dem take Jesus go meet di High Priest, so all di priest oga dem, di eldas and di law tishas kon gada.


Den di Farisee pipol and di law tishas kon dey wosh Jesus well-well. Dem send some pipol go pritend like sey dem dey follow Jesus, so dat dem go fit use en word against am, kon ripot am to di Roman Govnor.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ