10 Den Simon Pita bring en swod out kon kut di High Priest savant rite ear komot. (Di savant name na Malkus).
Jesus ansa am, “I tell yu di trut, today, for dis nite, before fawol go do ‘Kukuruku’ two times, yu go don deny mi three times.”
One pesin wey stand for der kon take en swod kut di High Priest savant ear komot.
Pita tell am, “Oga God, I dey ready to follow yu go prison and even die with yu.”
One High Priest savant, wey bi di same family with di man wey Pita take swod kut en ear kon sey, “I nor si yu with am for inside di farm?”