Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 16:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 En disciples kon sey, “Yu si, na naw yu dey tok for di way wey wi undastand and nor bi with parabol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 16:29
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus tok all dis tins for parabol to di pipol. Evritin wey e tell dem, na parabol e use.


As e nor hide dis tins from dem, Pita koll am go korna kon tell am, “Wetin yu dey tok so nor good o-o.”


Jesus tell dem dis parabol, but dem nor undastand wetin e tok.


“Since I dey use parabol tok to una; but di time dey kom wen I nor go use parabol again, but I go tell una about my Papa for di way wey una go undastand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ