John 15:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Anybody wey nor stay inside mi, go dry and pipol go gada en branches dem, trow and burn dem inside fire. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
But for pipol wey fear nor dey let dem do wetin good; doz wey nor bilive mi, doz wey nor dey obey mi; doz wey kill odas; pipol wey dey sleep with who dem nor marry; doz wey dey do majik; pipol wey dey serve juju and evribody wey dey tok lie, na inside di fire and sulfur dem go-go. And na dat bi di sekond deat.”