Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 13:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 e kon stand up for where dem dey chop, remove en big koat kon tie towel for en waist.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 13:4
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But King Jehoshafat ask, “Wi nor get any profet among us for here? Make e help us find out from God.” One of Israel king savant kon ansa, “Shafat pikin, Elisha wey bin dey pour wota for Elijah hand, dey here.”


Di savant wey en oga go kom back kon meet am dey work, make e happy well-well bikos di oga go prepare ensef make e for serve di savant food for tabol.


“Wish of una go tell en savant wen e kom from farm afta e don feed di sheep and melu finish sey, ‘Kom sidan, make yu follow mi chop’?


No! Instead una go tell am, ‘Prepare my evening food and serve mi, make I chop and drink. Wen I don finish, yu fit go chop yor own.’


Na who big pass? Na di pesin wey sidan for tabol dey chop or di pesin wey dey serve am? Nor bi di one wey sidan for tabol? But I dey do like savant among una.


So wen Jesus don wosh dia leg finish, e kon wear en big koat back. Den e go sidan for di tabol kon ask dem, “Una undastand wetin I do for una so?


Una know di grace wey awa Oga God Jesus Christ get; even doh e dey rish, e kon turn poor man bikos of una, so dat thru en poverty, una go dey rish.


Dis na di Good News wey una don hear from di biginnin sey, “Make wi love each oda as awasef.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ