Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 13:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 “My shidren, na small time remain wey I go dey with una. Leta, una go dey find mi and as I tell di Jew oga dem before sey, ‘Where I dey go una nor go fit kom der’, na di same word I dey tell una naw.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 13:33
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Simon Pita kon tell am, “Oga God, where yu dey go?” Jesus ansa, “Una nor go fit follow mi go di place wey I dey go naw, but una go kom meet mi for der leta.”


Afta sometaim, di pipol for dis world nor go si mi, but una go si mi and bikos I dey alive, una go dey alive too.


Many rooms dey for my Papa house and I dey go prepare place for una to stay, if nor bi so, I for tell una.


Wetin e mean wen e tok sey, ‘Una go look for mi, but una nor go si mi and where I dey, una nor go fit kom der?’ ”


My shidren! Just like woman wey won born, I dey feel pain for una, until Christ pawa go dey inside una life!


(My shidren, I dey rite about dis matter, so dat una nor go dey sin.) But if anybody sin, wi get pesin wey dey beg di Papa for us, dat pesin, na Jesus Christ wey dey raitious


My shidren, una kom from God and una don get viktory ova doz pipol, bikos di pesin wey dey inside una, big pass di pesin wey dey di world.


So my shidren, make una make sure sey una nor get anytin to do with oda gods.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ