Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 13:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 So, Simon Pita kon use eye tell am sey make e ask Jesus wish pesin e dey tok about.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 13:24
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen e kom outside, e nor fit tok again. Dem kon know sey e don si vishon for inside di temple, bikos e use hand take make sign for dem.


So, dem kon do sign give di oda pipol wey dey follow dem work, make dem kom help dem. Wen dem put all di fish inside di two kenu, di kenu dem kon dey won sink.


John, di disciple wey Jesus love well-well, sidan for en rite hand wen dem dey chop.


Den John bend en head near Jesus chest kon ask am, “Oga God, who yu dey tok about?”


E use en hand take tell dem make dem kwayet and e kon tell dem how God take free am from prison. E tell dem, “Make una tell James and all di brodas dis story,” den e leave dem kon go anoda place.


So, Paul stand up raiz en hand kon sey: “Israel and Gentile pipol wey dey fear God, make una hear wetin I won tok:


Wen di kommanding offisa allow am, Paul kon stand for di step, wave en hand sey make dem kwayet. Wen evriwhere don kwayet, e kon use Aramaik language follow dem tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ